Jump to content

Mite Kremnitz

From Wikipedia

Mite Kremnitz (dem bon am for January 4, 1852 for Grifward an e kpai for July 18,1916 for Berlin) wey dem de kol Bardeleben (im alias na George Allan, Ditto an Idem) na Germany pesin wey dey rait.

Tori abaut e life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Kremnitz na dota of one pesin wey dey popula wel wel, im wok na di pipu wey dey open pesin bodi wey dem dey kol dokto sef im nem na Heinrich Adolf Von Bardeleben. Na for Griefwalds, London shi tek gro an kon stat for 1868 for Berlin. Shi kon leta marri one dokto wey im nem na Wilhiem Kremnitz an na dis kon Mek am folo am go dey ste for Bucharest for 1875. Di two of dem bon two pikin for dia sef. For Romania, Marie na beta friend wit queen Elizabet, wey dey rait poem, buks an smol smol stori Unda nom de plume Carmen Sylva an for 1881 shi kon tek am as ha pesin wey dem go dey give respect wel wel. Dem kon bring out plenti buks an ple mek dem join togeda, Marie kon sign wit di pseudonym Ditto an Idem. For 1890 shi kon leta chenj am to Mite Kremnitz. Afta wey ha hosband don kpai for 1897, Kremnitz kon go bak to Berlin. Shi too kpai for July 18, 1916 wey ha age bi 64.

Di wok wey shi du

[chenj-am | chenj-am for orijin]

• Rumänische Dichtungen ("Romanian Poems"), 1881

• Fluch der Liebe ("The Curse of Love"), short stories, 1881

• Neue rumänische Skizzen ("New Romanian Sketches"), 1881

• Rumänische Märchen ("Romanian Fairy-Tales"), 1882

• Aus der rumänischen Gesellschaft ("From The Romanian Society"), two novels, 1882

• Ein Fürstenkind ("A Princely Child"), a novel, 1883

• Reunions Anteil am Kriege 1877-78 ("Romania's Participation in The War of 1877-78"), 1887

• as Ditto and Idem: Anna Boleyn, historic drama, 1886 (together with Carmen Sylva)

• as Ditto and Idem: Astra, an epistolary novel, 1886 (together with Carmen Sylva)

• as Ditto and Idem: Feldpost ("The Postal Service"), an epistolary novel, 1886 (together with Carmen Sylva)

• as Ditto and Idem: Rache und andere Novellen ("The Revenge and Other Short Stories"), 1888 (together with Carmen Sylva)

• as Ditto and Idem: In der Irre ("Astray"), short stories, 1887 (together with Carmen Sylva)

•Ausgewanderte ("Emigrated"), a novel, 1890

• Elina. Zwischen Kirche und Pastorat ("Elina. Between the Church and the Pastorate"), two short stories, 1894

• Sein Brief ("His Letter"), short stories, 1896

• Herr Baby. Eine Kindergeschichte ("Mr. Baby. A Child Story"), 1901

• Mann und Weib ("Man and Woman"), short stories, 1902

• Am Hofe der Ragusa ("At the Ragusa Court"), a novel, 1902

• Fatum ("Fate"), stories, 1903

• König Karol von Rumänien. Ein Lebensbild ("King Carol of Romania. A Biography"), 1903

• Carmen Sylva, a biography, 1903

• Maria, Fürstin Mutter zu Wied, Prinzessin zu Nassau. Lebensbild ("Maria, Princess-Mother of Wied, Princess of Nassau. A Biography"), 1904

• Mutterrecht ("Matriarchy"), short stories, 1906

• Eine Hilflose ("A Helpless Woman"), a novel, 1906

• Was die Welt schuldig nennt ("What The World Calls Guilty"), 1907

• Der rote Streif. Eine Liebesgeschichte ("The Red Stripe. A Love Story"), 1908

• Ist das - das Leben? ("Is This The Life?"), Roman, 1909

• Die Getäuschten ("The Deceived"), Roman, 1909

• Laut Testament ("According To The Will"), Roman, 1911

• Das Geheimnis der Weiche ("The Secret of The Gate"), stories,

Wia wi gada di tori fom

[chenj-am | chenj-am for orijin]

https://adevarul.ro/locale/botosani/amantele-secrete-patimasului-mihai-eminescu-innebunit-o-gelozie-veronica-micle-taranci-nemtoaice-croitorese-surori-lautari-actrite-1_54e4ad4b448e03c0fdbe2792/index.html


2• https://www.romania-insider.com/romanian-classic-tales/