Miracle lgbokwe

From Wikipedia

Miracle lgbokwe (dem bon for February 17 1995) na Naija pilot an model from Imo State. Na im win di season 3 of di Big Brother Naija realiti show wey dem broadkast for 28 januari an end am for 22 Epril 2018. For 30 may 2018 miracle kolet im money 25million cheque, Hyundai SUV an trip to exotic lokashon wit tu persin.

How e tek stat life an wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Miracle na native of IMO state Nigeria. Miracle enta di Big Brother Naija house for 28 Januari 2018 Dem announce am as di winna for Epril 22 2018. For 30 Epril 2018 di Governor of IMO state wey im nem na Rochas Okorocha mek am di ambassador of edukashon.For 26 jun 2019 he graduate from aviation school for United States.