Mictec Schools

From Wikipedia

Mictec Schools na bois and gels skul wey dey Ojota, in Legos Stet, for Naijá.

Bakgrand[chenj-am | chenj-am for orijin]

Mictec Skul get crèche, eli lenner, pramari and sekondri skul Na Michael O.K Tejuosho dey dairet di skul. Di skul stil get haus dem for student wey wan dey stey for dia. Fo 2010, di skul du end of di seson wit Kristmas pati.

Si olso[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wie wi si pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ekstana links[chenj-am | chenj-am for orijin]