Michel Guilavogui

From Wikipedia
Michel Guilavogui
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromGuinea Chenj-am
Fest nemMichel Chenj-am
Wen dem bon am12 December 1993 Chenj-am
Ples wey dem bon amGuinea Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokFrench Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player Chenj-am
Position played on team / specialitymidfielder Chenj-am
Member of sports teamRochester New York FC Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am

Michel Guilavogui (dem bon am for December 12, 1993) na Guinean futballa wey jos finish playin for di Rochester Rhinos in United Soccer League.

Guilavogui join United Soccer League side Rochester Rhinos fom Boavista FC (Cape Verde) on May 14, 2016. E plai veri wel for e fest mach wit e oponet Tim Charlotte Independence. Dat mach finish 0-0.. At di end of di 2016 sison, Guilavogui dey amog di ten playa wey Rochester Rhinos klub tel sey mek dem dey go.