Jump to content

MediaWiki tok abaut am:Sitenotice

Page contents not supported in other languages.
From Wikipedia

Feminism and Folklore[chenj-am for orijin]

Abeg, Biowikician an Jonywikis, shey this program neva finish? Mek una for remuv am from di sitenotice. I say mek I ask bcos be like na March naim di program finish o. Unless maybe I mek mistake. Vanderwaalforces (tok) 15:07, 7 June 2024 (WAT)[ansa-am]

Thank you for dis info Jonywikis (tok) 15:42, 7 June 2024 (WAT)[ansa-am]
You do well :) Vanderwaalforces (tok) 05:59, 8 June 2024 (WAT)[ansa-am]