Mbong Amata
Appearance
Mbong Amata ( Dem bon am for September 21, 1985) na Naijá Aktres wey don akt for Black November, Forgetting June, an Inale. Shi don win di "Most Beautiful Girl" (Akwa Ibom) for 2003, an na 2nd runna up for di 2004 Miss Nigeria.
Tori abaut im pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]For 2001, for one ōdishun for kalaba, Mbong mit Jeta Amata. Afta two yies wen shi bikom 18yie, dem stat rileshunship. For 2008, dem mari an get one gel wey ha nem bi Veno. For 2013, de sepiret an daivos for 2014. Mbong dey liv bitwin Los Angeles an Lagos.