Jump to content

Mawuli Gavor

From Wikipedia
Mawuli Gavor
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am

Mawuli Gavor na Ghanaian akountant wey kom bi akto, model, TV prisenta, entaprineur an produsa.

How e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Gana dey tek bon Gavor. E stodi Biznes an Finance for Franklin and Marshall college Lancaster Pennsylvania USA'_.

How He Tek Stat Wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wen Gavon wan stat enta entataiment Biznes, na as fine men wey dey akt as model e tek stat an dat time e stil dey skul univasiti for USA dey stodi Business Management and Finance.Wen Gavon kom bak to Gana, e go stat im karia as akountant. E ivun kom bi ambassador for martini for 2013 Leta, Gavon chenj im karia pat. E kom enta aktin for Nollywood muvi dem an pipul kom Sabi am wen e akt for di fim "Obsession". Gavon folo akt for meni meni oda produshon dem. For 2018 e produse two fim dem an e win di best of Nollywood awod for Best kiss for muvi wey im an Odera Olivia Orji akt.

Tori Abaut Im Life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Gavor neva mari an pipul don dey tok sey e don datin meni meni wumen wey bi sey some of dem na Cynthia Nwadiora an Diana Russet. Di rilise of di muvi tu wikz for Legos mek pipul Stat to tok Abaut datin wey e get wit Beverly Naya. Naya kom out kom tok sey dat tori sey dem date no bi tru O!. Gavor na fitness enthusiast.

Caption text
YearTaituRolNoteRef
2014Devil in the DetailSamwit Nse Ikpe Etim an Adjetey Anang
2015A place Called Happy[
2017Obsession
2017Entanglewit Ini Dima Okojie, Sika Osei an Efa Iwara
2018The Evewit Adeolu Adefarasin an Beverly Naya
2018Pay dayOrlando
2018Chief DaddyDamilara Kofi Mensah
2019Sugar RushDan[
2019Two Weeks In LagosEjikeme
2019She Iswit Somkele Iyamah Idalama Imeh Bishop Umoh an Chiwetalu Agu
2020JosephKwakuAlso Co-Produced
2020Kambili The Whole 30 YardsJohn
2021Just In TimeKobenawit Sarah Hassan an Stycie Wanjiku
2021Ponziwit jide kosoko Tope Tedela an Timini Egbuson[18]
2021A Lady and her loverwit Simi Drey
Caption text
YearTitleRoleNoteRef
201553 Extrapresenter[20]
2016HushTesalongside RMD[4]
2018Rumor Has ItFranklinWebseries by Ndani Tv[1]
2018Royal Castle[21]
2019Flat 3BNiYi[22]

Awards an nominashon Dem

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Caption text
YearAwardCategoryResultRef
2018Best of Nollywood AwardsBest kiss in a moviewin[6]