Margaret Mattson

From Wikipedia

Margaret Mattson na one of di two wuman wey dem kari go court but later free dem for Philadelphia in di province of Pennsylvania sylvania for witchcraft in 1693.

Tori abaut e life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Nils an Margaret rish colony of New Sweden for present-day southeastern Pennsylvania on May 22, 1654, on di ship Orn. Dey kon settle on land near Eddystone, Pennsylvania.

For Sweden-finish descent, na healer wey dem respect wey dey work for finnish tradition. For 1963 som of Margaret Neibor tok sey shi get cattle wey bi witch.

Dem kon karri am go cot of Pennsylvania Provincial Council for Febuary 7, 1683 (unda Julian kalenda). Dis one happun afta 19 years afta Swedish territory bikom a Swedish common law koloni an sobjet for English witchcraft art 1604.

Na meni neibor Kom out kom accuse am on top Di Mata, ha own dota in-law, Mattson alleged crime sef dey insaid di mata wey dey mek di neibors dey fear wey Kom mek cows dey giv smol milk, bewitching an killing lifestock an shi dey show for witness for spectrum form. On Febuary 27, 1683, dem sharj Mattson and ha neibor Gertro (A.K.A Yeshro) Jacobson, waif of Hendricks Jacobson wey Anthoney General bring bifor grand jury of 21 men wey dem wan luk unsaid di mata by di colony proprietor William Penn. Di grand jury kom return true bill indictment dat aftanoon di case kom leta show for trial. A Petit jury wey be 12 men wey Penn select an dem appoint an intaprita for di Finish Wumen, wey no sabi spik English. Penn barred di yuz of prosekushon an defens loyas handle di questioning himsef, an pamit introdoshon of unsubstantiated hearsay. Na Penn himsef giv di klosing sharj an dairekshon for di jury, but wetin e tel dem no dey transcribe. Akordin to di minutes of di provincial council on Febuary 26, 1683, di jury retorn wit guity sey "Guilty of having a comon fame of a witch but not guilty in manner and forme as shee stands Endicted" But dem faind Mattson guity bikos pipul Sabi am as witch but shi no dey guilty sey e use am bewitch animals.