Marcelline Aboh

From Wikipedia

Marcelline Aboh (1940 — August 20, 2017) na Benin aktres wey dey akt fim an dey mek pipul laff.Pipul no am wit e sekond nem Détin Bonsoir.Shi kom fom Porto-Novo. Na hat attak kil am afta shi don suffa som kind siknes bikos of e old age.

Marcelline Aboh bí di wuman wey dey rili mek pipul laff for di wumen komedi grup wey shi join wey dia nem bi Les échos de la capitale. Na for 1980 Marcelline fest join dem afta shi stat e wok to dey akt fim for 1958. Na eight pikin Marcelline bon.