Jump to content

Maimuna Abubakar

From Wikipedia

Maimuna Abubakar (dem bon am for July 11, 1999) na Naijá Aktres wey dey akt for Hausa fims (Kannywood) for Naijá.Pipul no am wel wel wit di nem Momee Gombe.

how shi tek stat e life an Karia

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Momee Gombe July 11 1999, for Gombe stet , Naijá. Shi go primari an sekondri Skul for Gombe. Shi don wok wit Hausa singa an aktor Adam A Zango wey Momee Gombe tok sey dem bí di pipul wey shi dey luk up to for Kannywood fim industri , and singa Hamisu Breaker wit oda singa an aktor Garzali Miki an som oda yong Hausa singas for Northern Naijá.

Fim wey shi don du

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Momee Gombe don du ova 30 fims, som of Dem na

  • Kishin Mata
  • Asalin Kauna

Ha Pasona life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Momee don mari bifor not di marej don skata.