Jump to content

Ivie Okujaye

From Wikipedia
(E kom from Lvie Okujaye)

Ivie Okujaye Egboh !dem bon am May 16, 1987) na Naijá Aktres. E bi aktres, podusa, fim raita, dansa, singa an pesin wey sopot mek tin Betta. For 2009, shi folo win Amstel Malta Box Office (AMBO) reality TV sho. Pipul somtaim dey kol am smol Genevieve bikos shi luk like di aktres Genevieve Nnaji. Dem giv am awod of Best young Akto of di 8th Africa Movie Academy Awards.

Born :16 May 1987 (age 34)[1]

       Benin City

Occupation : Actress, singer, producer, scriptwriter Years active :2010–present

Tori Abaut Ha Life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na Benin Siti dey tek bon Ivie Okujaye an e papa kom fom Delta Stet an e mama na fom Edo Stet. Na shi bi di last bon of 5 pikin-dem wey dia mama bon.Ojujaye paret wan mek e bi medikal doktor bikos dey get meni doktor xor dia famili. Di fest 10 years of im life na Benin Siti e tek liv am Buford shi kom go liv for Abuja.Shi du ha primari edukeshon for awa ladies of Apostul private skul.Okujaye go Queens College for Lagos bifo shi Kom go rid Economics for University of Abuja. Shi Mari one Mr Ezie Egbon in 2015.

How Shi Tek Stat Wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Okujaye don dey akt for staj years ago bifor e join Nollywood.E tok sey na Amstel Malta Box Office TV sho wey e folo du rili hep e karia wel wel bikos di tin opun way for e fest Nollywood fim Alero's Symphony.

Caption text
YearTaituRolNotesRef
2019Cold FishPreye
2019KuvanaLira[13]
2018If I am presidentUmi[14]
20175th FloorAlongside Toni Tones and Emem Ufot[15]
2017Dise's SecretDise[16]
2017Slow Countrykome[17]
2016ValerieFreda[18]
20157inch Curve[19]
2014Make a MoveOsasna im podus di fim[20]
2014Burning BridgesRoseRose[21]
2014The Black Silhouette[22]
2013The Volunteermek e nem dey di list for AMVCA nomination for Best actress[23]
2013Kamara's TreeVero kamara[10]
2011Alero's SymphonyAlero Coker[10]
Caption text
YearTaituRolNotesRef
2020EnakheEnakhe lwinosaAfrica Magic Original[24]
2015Hotel Majesticlvie/Alero[10]
2014DowryNaomiWith Oc Ukeje[25]
2013How She Left My BrotherExampleA 7-episode sitcom[26]


Caption text
YearAwodsKatigoriFimResoltRef
2010Best of Nollywood AwardsMost promising TalentNominated Example
2012Africa Movie Academy AwardsBest young ActorAlero's Symphonywin
2013Africa Magic viewers choice AwardsTrailblazer Awardwin
2014Africa Magic viewers choice AwardsBest Actress in a DramaThe VolunteerNominated
2014The Future AwardsPrize in EntertainmentNominated[27]
2016Zulu African film Academy AwardsBest Supporting Actresswin[28]
20172017 Best of Nollywood AwardsBest Actress in a lead role EnglishSlow Countrywin[29]