Ivie Okujaye
Ivie Okujaye Egboh !dem bon am May 16, 1987) na Naijá Aktres. E bi aktres, podusa, fim raita, dansa, singa an pesin wey sopot mek tin Betta. For 2009, shi folo win Amstel Malta Box Office (AMBO) reality TV sho. Pipul somtaim dey kol am smol Genevieve bikos shi luk like di aktres Genevieve Nnaji. Dem giv am awod of Best young Akto of di 8th Africa Movie Academy Awards.
Ivie Okujaye
[chenj-am | chenj-am for orijin]Born :16 May 1987 (age 34)[1]
Benin City
Occupation : Actress, singer, producer, scriptwriter Years active :2010–present
Tori Abaut Ha Life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na Benin Siti dey tek bon Ivie Okujaye an e papa kom fom Delta Stet an e mama na fom Edo Stet. Na shi bi di last bon of 5 pikin-dem wey dia mama bon.Ojujaye paret wan mek e bi medikal doktor bikos dey get meni doktor xor dia famili. Di fest 10 years of im life na Benin Siti e tek liv am Buford shi kom go liv for Abuja.Shi du ha primari edukeshon for awa ladies of Apostul private skul.Okujaye go Queens College for Lagos bifo shi Kom go rid Economics for University of Abuja. Shi Mari one Mr Ezie Egbon in 2015.
How Shi Tek Stat Wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Okujaye don dey akt for staj years ago bifor e join Nollywood.E tok sey na Amstel Malta Box Office TV sho wey e folo du rili hep e karia wel wel bikos di tin opun way for e fest Nollywood fim Alero's Symphony.
Fim wey e du
[chenj-am | chenj-am for orijin]Year | Taitu | Rol | Notes | Ref |
---|---|---|---|---|
2019 | Cold Fish | Preye | ||
2019 | Kuvana | Lira | [13] | |
2018 | If I am president | Umi | [14] | |
2017 | 5th Floor | Alongside Toni Tones and Emem Ufot | [15] | |
2017 | Dise's Secret | Dise | [16] | |
2017 | Slow Country | kome | [17] | |
2016 | Valerie | Freda | [18] | |
2015 | 7inch Curve | [19] | ||
2014 | Make a Move | Osas | na im podus di fim | [20] |
2014 | Burning Bridges | Rose | Rose | [21] |
2014 | The Black Silhouette | [22] | ||
2013 | The Volunteer | mek e nem dey di list for AMVCA nomination for Best actress | [23] | |
2013 | Kamara's Tree | Vero kamara | [10] | |
2011 | Alero's Symphony | Alero Coker | [10] |
Tv Shows
[chenj-am | chenj-am for orijin]Year | Taitu | Rol | Notes | Ref |
---|---|---|---|---|
2020 | Enakhe | Enakhe lwinosa | Africa Magic Original | [24] |
2015 | Hotel Majestic | lvie/Alero | [10] | |
2014 | Dowry | Naomi | With Oc Ukeje | [25] |
2013 | How She Left My Brother | Example | A 7-episode sitcom | [26] |
Awods
[chenj-am | chenj-am for orijin]Year | Awods | Katigori | Fim | Resolt | Ref |
---|---|---|---|---|---|
2010 | Best of Nollywood Awards | Most promising Talent | Nominated Example | ||
2012 | Africa Movie Academy Awards | Best young Actor | Alero's Symphony | win | |
2013 | Africa Magic viewers choice Awards | Trailblazer Award | win | ||
2014 | Africa Magic viewers choice Awards | Best Actress in a Drama | The Volunteer | Nominated | |
2014 | The Future Awards | Prize in Entertainment | Nominated | [27] | |
2016 | Zulu African film Academy Awards | Best Supporting Actress | win | [28] | |
2017 | 2017 Best of Nollywood Awards | Best Actress in a lead role English | Slow Country | win | [29] |