Lucie Rault

From Wikipedia

Lucie Rault (pipul Sabi as Lucie Rault- Leyrat) na persin wey no abaut difren kolsho an na Paris for France e dey sta. Na shi bi di oga for Museum Of Natural History, an bifor bifor chief for department of esthnomusicology of di Musee de l'Homme.