Lonzo Nzekwe

From Wikipedia

Lonzo Nzekwe na Toronto, Canada-based fimmeka.I dey create transnational Naija content like, "Anchor Baby (2010)" wey bi i fest fim and di fest fim for Nollywood wey go dey iTunes. Dem release Anchor baby for Netflix on May 20,2020. I second fim na Meet The Parents, dis fim win di aword for "Best Short Film" for di 2016 Africa Movies na self-taught writa, direktor, fimmeka. Im dey among pipu wey found di fest black-owned 24-hour Canadian televishon network,FEVA TV, and i bi di oga pata pata for di compani from 2013-2015. I dey help dem distribute content and to create content with i fim produkshon/streaming company, ironflix.

How i stat life and edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Nzekwe komot Naija for 1997, I don travel go United States, Canada and England.I get Master Course diploma certificate in Recording Engineering from Audio institute of America. I get CompTia A+ certification from CompTia and Apple Final Cut Pro, Logic Pro, and Motion certifications from Witz Education in Toronto, Canada.