Lilian Afegbai
Lilian Afegbai (wey dem bon for November 11, 1991) na Naija aktres an podusa. Lilian bí foma Big Brother Africa Housemate. For 2018, Lillian win di Africa Magic viewers choice Awards(AMVCA) for Indigenous muvi of di year wit di fest fim wey e podus wey di taitu na Bound in 2018.
How e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon am 11 November 1991. Biis oda AF Ca sho for 2014. Lilian win as one of di rihaliti star dat year. Lilian dey di 2015 fim "Road to yesterday", e dey one short fim wey di tahitu na "pepper soup". E dey di Mnet TV series "Do good" as Venice di blogga 2015/2016.Lilian folo mek di muvi "Dark past". Shi Stat entatainment kompani EEP entatainment. Lilian fest fim as a podusa na Bound an selebriti wey akt inside na Rita Dominic, Enyinna Nwigwe, Joyce Kalu an prince Nwafor.
Awods
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Event | Prize | Recipient | Resolt |
|---|---|---|---|---|
| 2017 | City People Entertainment Awards | Most Promising Actress | Self | win[11] |
| 2017 | Africa Magic Viewers choice Awards | Best indigenous Movie of the year | Bound Movie /Self | Win[12] |
| 2018 | Lamode Magazine the Green October Event | Most Fashionable Celebrity Of the year | Self | win[13] |
Fim wey shi du
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Fim | Rol | Note |
|---|---|---|---|
| 2014 | Tinsel (TV series) | Romance
Drama | |
| 2015 | Road to yesterday |
Receptionist|| Drama Romance Thriller | |
| 2016 | Happy Ending | Amaka | Drama
Romance |
| 2016 | Pepper Soup | Self | Drama |
| 2016 | The Wedding | Ade | Romance |
| 2016 | Atlas | Iyhotu | Drama |
| 2016 | Bound | Producer | Drama
Romance |
| 2016 | Do Good | Vlogger | Romance
Comedy Comedy |
| 2017 | Baby Shower | Tolu | Drama
Romance Comedy |
| 2017 | My Wife&I | Yetunde | Drama
Romance Comedy |
| 2017 | Dance to my Beat | Becky |
Romance Comedy |
| 2017 | The Woman | Drama Romance
Comedy Comedy | |
| 2018 | Bound | Producer | |
| 2018 | The woman | Esi | Thriller |
| 2018 | Moms at War | Daisy | Drama
Romance Comedy |
| 2018 | Merry Men:The real yoruba Demons | Bank manager | Romance Comedy |
| 2020 | Fate of Alakada | Comedy
Action |