Lari Williams
Hau e go bi
Lari Williams
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Lari |
| Famili nem | Williams |
| Wen dem bon am | 1940 |
| Wen e kpai | 27 February 2022 |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Efik language |
| Wok wey e dey du | actor, poet |
| Wie e go skul | University of Iowa |
Lari Williams (1940 - 2022) na Naijá pesin wey dey du fim, rait puwem an rait fim. Pipul sabi am wel wel for TV sho like The Village Headmaster, Ripples an Mirror in the Sun.
How e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Williams for Naijá in 1940. E kpai for e haus in Ikom, Kross Riva Stet on February 27, 2022. E bi 81 years old wen e kpai.