Lanre Hassan

From Wikipedia

Lanre Adesina Hassan (dey bon am for October 3, 1950) wey pipul no as Iya Awero na Naijá wuman wey dey akt film for Naijá.Na yoruba fim im dey akt pass bot Iya Awero dey du Inglish fim too.If we stat to menshion fim wey Shi don do sice e stat dey du fim wit Ojo Ladipo Tihatia Group, di fim plenti no bí smol.

Fim we shi don akt inside[chenj-am | chenj-am for orijin]

Di fim wey Iya Awero akt plenti bot som of dem na:

  • Ilu Gàngan
  • Ìró Gunfun
  • Adelabo
  • Aje Metta
  • Baba Lukudi
  • Iyawo Tunde
  • Igba Ewa
  • Ikúnlè Kèsán
  • Iriri Mi
  • Mama Lanre
  • Oníbárà
  • Àtànpàkò Òtún
  • Ejide
  • Òkun Emi
  • Dokita Alabere
  • Fadun Sáyémi
  • Ire Aye mi
  • Eto Ikoko
  • Idajo Mi Tide
  • Ishola Oba-Orin
  • Ogo-Nla
  • Sade Blade
  • Ogidán
  • Ogo Idile
  • Okun Ife
  • Ori
  • Owo Blow
  • Jawonbe
  • Ogbologbo
  • Ojabo Kofo
  • Pàkúté Ọlọrun
  • Boya lemo
  • Back to Africa
  • Owo Blow:The Genesis
  • Aso Asiri
  • Family on Fire
  • Omo Elemosho
  • Ayitale