Laif

From Wikipedia

Diferen laif from in wan picho


Laif bi a qualiti wey dey diferenshiat mata wey get baiolojikal procesis, such as signalin and self-sustainin procesis, from mata wey dey defaind diskriptivli bai, and no get di kapasiti for homeostasis, oganaizashon, metabolisim, growt, adapteishon, respons to stimuli, and riprodukshon. Meni filosofikal definishons of livin systems don dey proposd, such as self-oganaizin systems. Vairusis in patikula mek definishon difikult as dem dey replikaet onli for host cells. Laif dey exist aul ova di Earth for er, wota, and soil, with plenti ekosystems wey dey fom di baiosfe. Som of these bi harsh envaironments wey onli extrimofais dey okupai.

Also si[chenj-am | chenj-am for orijin]

Referens[chenj-am | chenj-am for orijin]