Jump to content

Kingsley Ogoro

From Wikipedia
Kingsley Ogoro
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemKingsley Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, screenwriter, film producer, DJ producer Chenj-am
Wen e stat wok2003 Chenj-am
Magnum opusOsuofia in London Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Kingsley Ogoro na fim dairekto wey pipu sabi wella for Naija, pesin wey dey write skrin, pesin we dey do fim and miuzik, and bifobifo dansa, dem sabi am wella for di fim Osuofia in London of 2003 wey shi and Nkem Owoh do. I don wok for di Noliwud fim industri sins 2003 menly as pesin wey dey do fim and dey dairet am.[1][2]

  • The Widow (2005)
  • Across the Niger (2004)
  • Osuofia in London 2 (2004)
  • Veno (2004)
  • Dangerous Babe (2003)
  • Osuofia in London (2003)
  • The Widow (2005)
  • Osuofia in London 2 (2004)
  • Veno (2004)
  • Osuofia in London (2003)
  • The Return (2003)
  • The Widow (2005)
  • Osuofia in London 2 (2004)
  • Osuofia in London (2003)

Wie dem gada di toriWie dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. ↑ https://www.modernghana.com/nollywood/1556/my-parents-forced-me-to-schoolkingsley-ogoro.html
  2. ↑ https://www.newstalk.com/shows/younified-1735225/