Kareem Adepoju

From Wikipedia

Kareem Adepoju wey pipu no wella as Baba Wande na Naijá fim aktor, raita, an podusa.Im dey popula wen e akt as Oloye Otun inside di fim Ti Oluwa Ni Ile.

Fim weyBaba Wande dey inside[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Ti Oluwa ni Ile
  • Ayo Ni Mọ Fẹ
  • Abeni
  • Arugba
  • Igbekun
  • Òbúko Dudu
  • Ika lomo ejo
  • Enu Eye (2010)