Juliet Ibrahim

From Wikipedia

Juliet Ibrahim (March 3, 1986) na Ghanaian aktress, fim podusa an singa. Shi get relation as Lebanese, Ghanaian and Liberian descent. Shi win Best Aktress in a Lidin Role awod at di 2010 Ghana Movie Awards for e rol in 4 Play. A-listers Magazine bin tok say shi bi di "Most Beautiful West African Woman".

How e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Juliet Ibrahim wey e papa na Lebanese an e mama na Ghanaian-Liberian. Na shi bi e papa fest bon, shi get two sistas and one broda. One of e sista nem na Sonia Ibrahim. Juliet an im famili stey for Lebanon an Ivory Coast bikos of Civil War. Shi go primari skul for Lebanon and sekondri Skool for Ivory Coast with e paret. Shi rid English, French and Spanish for Ghana institute of Languages.Juliet stil go rid marketing, Advertising and Public Relations at the Ghana Institute of Journalism. Juliet don tok am sey for Afrika, pipul dey kol am oyinbo an for oyinbo kontri, pipul dey kol am Afrikan pesin bikos of I'm skin kolor. Shi sey shi no bi 'half-caste' an sey shi bi konfab Afrikan

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Juliet stat to akt for di 2005 fim Crime to Christ wit Majid Michel. E fest Nollywood fim na Yankee Boys an shi don akt inside more dan 50 fims. In 2014 shi podus im fest fim Number One Fan, wey e akt as a star wey one fan dey folo am evriwia. Juliet sekond fim ‘Shattered Romance’ wey Naijá an Ghanaian aktors, launched amidst fanfare in Accra, Ghana on 5 December 2014. E new TV seris; 'Every Woman Has A Story' wey shi try I'm directorial skills is airing on Terrestrial TV an ha new Reality Show, The Perfect Assistant, TPA will be unveiled soon. Shi don feature inside Two movies, in Yoruba languwej fims,and also in Ladan Aure, a Hausa Languwej fim.

Fim wey shi don du[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Crime to Christ (2005)
  • In The Eyes of My Husband (2007)
  • Yankee Boys (2008)
  • Losing You (2008)
  • Royal Storm (2009)
  • Restore My Love (2009)
  • Naked Weapon (2009)
  • Dead End (2008)
  • Lost Desire (2008)
  • Bloodfight (2007)
  • Beautiful King (2009)
  • Tattoo Boys (2009)
  • Missing Child (2009)
  • Honor My Will (2008)
  • Cash Adventure (2008)
  • Hidden (2009)
  • Last Hope (DNA test) (2009)
  • Queen's Pride (2009)
  • Enemy of My Soul (2009)
  • Princess Rihanna (2010)
  • Millions (2010)
  • 4play (2010)
  • Master of the Game (2011)
  • Battle of love (2011)
  • 4play reloaded (2010)
  • Crazy Scandal (2010)
  • Beyond love (2010)
  • Marriage of sorrows (2009)
  • 30 Days in Atlanta (2014)
  • Life after Marriage (2014)
  • Number One Fan (2014)
  • Shattered Romance (2015)
  • Teens Life (2015)
  • Anniversary (2015)
  • Black bride (2016)
  • Rough day (2015)
  • Perfect Crime (2017)
  • 10 days in sun city (2016)
  • London Fever (2016)
  • Ladan Noma (2016)
  • Akpe: Return of the Beast (2019)

Awods[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • 2010: Achievement Award – City People Magazine, Accra
  • 2010: Ghana Movie Personality of the Year – City People Magazine, Lagos
  • 2010: Best Lead Actress in a movie – Ghana Movie Awards
  • 2014: Best Ghanaian Actress – City People Entertainment
  • 2016: Actress of the year – Starzzawards