Joshua Oninku

From Wikipedia

Joshua Oninku (Dem bon am December 13, 1994) na Ghana professiona futballa wey bin dey pla as defenda for Ghanaian Premier League side Tema Youth FC.[1]

Bitwin 2011 an 2013, Oninku pla for Tema Youth FC. Afta e don pla wel wel debut season in 2012, e kom bi &'Ghana Premier League Discovery of the year for di 2012 Ghana Premier League season. bitin Asante Kotoko playa Baba Rahman to the awod. From January 2015 to 2017, Oninku pla for klub wey dey Nungua Accra Great Olympics.

  1. "Joshua Oninku - Soccer player profile & career statistics - Global Sports Archive". globalsportsarchive.com. Retrieved 2021-06-22.