Joseph Adefarasin

From Wikipedia
Joseph Adefarasin
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemJoseph Chenj-am
Famili nemAdefarasin Chenj-am
Wen dem bon am24 April 1920 Chenj-am
Ples wey dem bon amIjebu Ode Chenj-am
Wen e kpai28 March 1989 Chenj-am
Wok wey e dey dujudge Chenj-am
Wie e go skulIgbobi College Chenj-am

Honorabu Justice Joseph Adetunji Adefarasin (1921 – 28 March 1989) na Naijá loya wey bi jogi for hi Kot. Im dey among di fest set of studet for Igbobi College wey dey Yaba for inside Legos fom 1932 go rich 1939 an e go rid law for Yunivasiti of London fom 1946 go rich 1949. Joseph Adefarasin bi di sekod Chif of Jogi for Legos from November 1, 1974 go rich 2/November 24, 1985. Na im bí di Presido of di International Federation of Red Cross and Red Crescent Societies from 1977 go rich 1981. Im bi di fest Afrika pesin wey dey di post an dem giv am di awod wey hi pas for Red Cross for di wold wey bi di Henry Dunant Medal. Na Hilda Adefarasin bi di wife wey e mari. Dem bon five pikin-dem wey bi Wale Adefarasin, Bola Adefarasin, Yinka Ogundipe, Michael Adeyemi Adefarasin and Paul Adefarasin.