Johnson Suleman

From Wikipedia
Suleman in 2012

Johnson Suleman (dem bon am for March 24, 1971) na Naija ogbonge pastor, lida and oga kpatakpata of Omega Fire Ministries International, church wey dey for Auchi, Edo Stet, Naija. As plenti pipo sabi am as Apostle Johnson Suleman, im na one of di most kontrovasa Naija relijos figors, espeshali wit im sex toris.[1]

On 4 February 2023, Isaiah Ogedegbe tok sey di sex toris abaut Johnson Suleman na wayo and e kol am inosent.[2]

For February 2023, Johnson Suleman rait for im Twita pej sey di 2023 general eleshon go be deciding factor for genereshon not yet bon and e beg Naija pipul sey mek dem go vote for eleshon day and mek sure sey dem rikod di votes.[3]

Criticisms[chenj-am | chenj-am for orijin]

For January 2023, Portable criticized Johnson Suleman becos of im convoy atak for one of im songs.[4] Dem also criticized am for im "public declarations" wey konsan public polisis for Naija.[1]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. 1.0 1.1 "Apostle Johnson Suleman Biography: Nigerian televangelist Johnson Suleman life story". BBC News Pidgin. 23 August 2021. Archived from the original on 22 October 2022. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  2. Ogedegbe, Isaiah (4 February 2023). "Halima Abubakar: Apostle Johnson Suleman Is Innocent Jost Like Bishop Elijah Orhonigbe". Opinion Nigeria. Retrieved 1 March 2023.
  3. Ogedegbe, Isaiah (4 February 2023). "Apostle Johnson Suleman says Nigeria election 2023 will be a deciding factor for generations unborn". Opinion Nigeria. Retrieved 1 March 2023.
  4. Sandra (16 January 2023). "Portable tackles Apostle Suleman in viral song". DBS Warri. Archived from the original on 9 February 2023. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)