Jesse, Naijeria

From Wikipedia

Jesse Tawn (wey also bi Idjhere) bi a klan and setulment for di Ethiop erea of Naija Delta State.[1] E get e own netiv govment authoriti wey Ovie as typikal of Urhobo tawns dey lead.[2] Di tawn bi host to onsho petroleum deposits.[3]

Incidents[chenj-am | chenj-am for orijin]

Di 1998 Jesse paipline exploshon dey repoted to bi wan of di lajes paipline exploshons for Naija.[4]

References[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Omonigho, Matthew (2023-04-03). "Grup don ishu NNPC/PPMC 90-day ultimatum to komplit projekt wey Dem abandon for Delta komuniti". Daily Post Nigeria (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2024-01-27.
  2. Akinyemi, Bioluwatife (2020-09-28). "Jonalis don emerge as di Ovie-elekt of Jesse Kingdom for Delta". Tribune Online (in Brítísh Ínglish). Retrieved 2024-01-27.
  3. Nigeria, Guardian (2020-10-28). "22 years afta Jesse trajedi, niu monak dey seek an for intavenshon from FG". Di Guardian Naijeria News - Naija and Wold News (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2024-01-27.
  4. "List#2, Topic 3014". web.archive.org. 2008-03-10. Archived from the original on 2008-03-10. Retrieved 2024-01-27.