Jean-Clair Todibo

From Wikipedia
Jean-Clair Todibo
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromFrance Chenj-am
Country for sportFrance Chenj-am
Nem for lokal langwejJean-Clair Todibo Chenj-am
Orijina nemJean-Clair Dimitri Roger Todibo Chenj-am
Fest nemJean-Clair Chenj-am
Famili nemTodibo Chenj-am
Wen dem bon am30 December 1999 Chenj-am
Ples wey dem bon amCayenne Chenj-am
Fest langwejFrench Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokFrench Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player Chenj-am
Position played on team / specialitydefender, centre-back Chenj-am
Wen e stat wok2018 Chenj-am
Member of sports teamFC Barcelona, France national under-20 association football team, FC Schalke 04 Chenj-am
Medical conditionCOVID-19 Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am
Participant in2019 FIFA U-20 World Cup Chenj-am
LeagueChampionnat National 3, Ligue 1, La Liga, Bundesliga, Liga Portugal Chenj-am

Jean-Clair Dimitri Roger Todibo (dey bon am 30 December 1999) na France futbola wey dey play sentra midfid for Ligue 1 klub Nice

How e tek play for difren klub[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Toulouse

Na for 2016 Todibo join Toulouse from FC Les Lilas. E play e fest Ligue 1 game on 19 August 2018 for di marsh Derby de la Garonne opponet Bordeaux. Todibo play 89 minit game wey Toulouse tek win Bordeaux 2-1. Dey give Todibo red kad in di 26 minit for Toulouse vs Guingamp. Toulouse win di game 2-1. Todibo play ten game for Toulouse an na onli one time e goal for dem . Dat goal hapun on 30 September for di 1-1 game against Rennes.

  • Barcelona

For July 2019, Todibo join Barcelona on free transfa from Toulouse. Wen dem kaunt all France playa wen don sahin for Barcelona, na Todibo mek am 22. Barcelona give Todibo di nomba 6 jersi.

  • Schalke 04

On 15 January 2020, Barcelona let mek Todibo go join Schalke 04 for Bundesliga . Schalke 04 tok sey dem go pay €25 million an stil put €5 million leta. Na Todibo bi di Schalke playa of di month of March 2022.

  • Benfica

Schalke tok sey mek Toribo go play futbol for Benfica for one year on 5 October 2020 an Benfica tok sey dey fit leta give Schalke €20 million bikos of Todibo.

  • Nice

Na for 1 February 2021 Todibo join Ligue 1 klub Nice on loan. Nice klub tok sey dem go pay moni bikos of dis. On 27 June 2021, Nice give Barcelona €8.5 million (+ €7m for oda risin) an Barcelona tok sey mek Nice dey tell dem if dem wan do enitin about Todibo fest. Barcelona go stil kolet some moni from Nice if dey feel like to sell Todibo in fusho.

How e tek play futbol for e kontri[chenj-am | chenj-am for orijin]

Todibo play for France onda-20 on 16 November 2018. Di game na bitwin Switzerland wey dey play for Cartagena, Spain. Di game finish 1-1. France Sinior Tim kol am mek e kom play for dem in March 2023. Na UEFA Euro 2024 kwulifying mash against Netherland an leta against Riploblik of Ireland e play.

Templet:Updated[1]

Club Season League National Cup Europe Total
Division Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals
Toulouse B 2016–17 CFA 2 1 0 1 0
2017–18 Championnat National 3 8 0 8 0
Total 9 0 9 0
Toulouse 2018–19 Ligue 1 10 1 0 0 10 1
Barcelona 2018–19 La Liga 2 0 0 0 0 0 2 0
2019–20 La Liga 2 0 0 0 1Templet:Efn 0 3 0
Total 4 0 0 0 1 0 5 0
Schalke 04 (loan) 2019–20 Bundesliga 8 0 2 0 10 0
Benfica (loan) 2020–21 Primeira Liga 0 0 2 0 0 0 2 0
Nice (loan) 2020–21 Ligue 1 15 1 2 0 17 1
Nice 2021–22 Ligue 1 36 1 4 0 40 1
2022–23 Ligue 1 34 0 1 0 11Templet:Efn 0 46 0
Total 85 2 7 0 11 0 103 2
Career total 116 3 11 0 12 0 139 3

Awod-dem wey e don kolet[chenj-am | chenj-am for orijin]

Templet:Notelist

  1. "J. Todibo". Soccerway. Perform Group. Retrieved 19 February 2019.