Jump to content

Jamila Nagudu

From Wikipedia
Jamila Nagudu
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Wen dem bon am10 August 1985 Chenj-am
Wok wey e dey dufilm actor, actor Chenj-am

Jamila Umar Nagudu (dem bon am for August 10, 1985) na Naijá Aktres wey dey akt for Hausa fim for Naijá.

How shi tek stat life an go skul

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Jamila Nagudu for August 10, 1985 for Magana Gumau, Toro loka govmet Aria wey dey Bauchi Stet, Naijá. Jamila go pramari an sekondri Skul for Bauchi Stet

How shi tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Jamila Umar wey pipu sabi as Jamila Umar Nagudu, do e fest Kannywood fim for year 2002. Sins e marej skata, Jamila don tok sey shi no dey marri again.Na wen shi komot for Bauchi go Kano na dia shi ondastand sey shi don popula inside Kannywood fim indostri. Pipul no am wel well for di indostri as a dansa sins (2002). Na dat dans mek daretos kom dey giv am rol for dia fim. Jamila fit do eni rol, shi don du lov fim bifor and shi don stil du fim wey dey mek pipul laf two.Jamila popula so tey pipul dey Kol am Queen of Kannywood. Na Aminu Saira bí di fest dareto wey fest giv Nagudu rol to akt inside di fim wey di nem na "Jamila da Jamilu".

Im pesona life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Jalima mari but di marej skata an shi bon one pikin wey bi boy.

Films[1]
  • Hindu (2015)
  • Subulli da subulluwa
  • Jani jani
  • Aska Tara
  • Haske
  • wani gari
  • Halisa
  • Mai dalilin aure
  • Farin dare (2013)
  • Jarumta
  • Ali yaga Ali
  • Karshen tika tiki (2020)
  • Jamila da jamilu
  • Buka
  • Kauyawa
  • Buka Africana
  • Maula
  • Almajiri
  • Gidan kisto
  • Mijin biza
  • Manyan Mata Series
  • Garwashi Series
  • Budurwar Mijina Series
  • Hakima (2021)
  • Mati a Zazzau (2020)
  • Karamin sani (2020)
  • Tsalle Daya (2019)
  • Manyan Gobe (2019)
  • Hafeez (2019)
  • Kawayen Amarya (2018)
  • Ruwan Dare (2018)
  • Mariya (2018)
  • Kalan Dangi (2017)
  • Husna Ko Husna? (2017)
  • Mijin Biza (2017)
  • Kowa Dalin (2016)
  • Mai Nasibi (2016)
  • Akasi (2016)
  • Na Hauwa (2015)
  • Uwar Mugu (2014)
  • Wani Gari (2013)
  • Hausa fulani (2006)
  • Taken lamba (2006)

See also IMDb

Year Award Category Result
2015 Best Actress(Kannywood) City People Entertainment Awards Won
2016 Best Actress(Kannywood) City People Entertainment Awards Won
2017 Best Actress(Kannywood) City People Movie Awards Won
2016 Face of Kannywood City People Movie Awards Won
2017 Face of Kannywood City People Movie Awards Won
  1. Admin (2022-03-21). "Cikakken tarihin jamila umar nagudu". Northernwiki (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2023-02-18.