James Ocholi

From Wikipedia

James Enojo Ocholi, SAN (26 November 1960 – 6 March 2016) na Naijá loya wey dey du politiks an e don saf as Minista of Stet for Lebo and Prodoktiviti fom November 2015 to March 2016. Na loya bi e wok, den gif am di taitu Sinio Jug for Naijá in 2007. Ocholi, e wife, Blessing Ocholi and dia son dai for inside moto asident on 6 March 2016.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]