Jump to content

Jabo (Nigeria)

From Wikipedia

Jabo na di village wey dey for Naija A124 highway.Dem village wey dey near am na Paiko an Gida. Na di north Minna e dey an na just half-hour drive you go drive reach from am to Minna. Jabo dey close to Kwanti an Pinai Nature Reserves an di Federal University of Technology Minna.