Izu Ojukwu

From Wikipedia

Izu Ojukwu na Naijá fim dareto. For 2007, e win Best Dareto for Sitanda for di 3rd Africa Movie Academy Awards wey e risif nine nominashions an e win five awods for di event, inkludin Best Picture an Best Naija fim.

Fim wey e dey[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Power of One (2018)
  • 76 (2016)
  • Alero's Symphony (2010)
  • The Child (2009)
  • Nnenda (2009)
  • Distance Between (2008)
  • Cindy's Note (2008)
  • White Waters (2007)
  • Laviva (2007)
  • Sitanda (2006)
  • GL 1 & 2 (2005)
  • Across the Niger (2003)
  • Moving Train (2003)
  • Battle of Love (2003)
  • Desperadoes 1 & 2 (2001)
  • Eleventh Hour (2001)
  • Love Boat (2001)
  • The World is Mine (2001)
  • Showdown (2000)
  • Iva (1999)
  • Icabod (1993)

Awods wey e don kolet[chenj-am | chenj-am for orijin]

Izu win Best Dareto for 3rd Africa Movies Academy in 2007.