Isaura Abelairas

From Wikipedia

María Isaura Abelairas Rodríguez (25 June 1951 – 3 June 2021) nah politician and pesin wey dey teach for Spanish. She be member of di Socialist Party of Galicia. Abelairas nah member of di Parliament of Galicia from 2020 until e die for 2021. Dem born am for Taboada, Spain. Nah cancer kill Abelairas on 3 June 2021, three weeks before im 70 years birthday.

Wie we see pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]