Ire Ekiti
Hau e go bi
Ire Ekiti, wey de Ekiti Stet, southwest Naija, na di town wey pipo bilif sey Ogun form. Ogun na one of di gods (orisha or deity ) wey Yoruba dey woship.[1]
- ↑ "HERITAGE: At Ogunnire Festival, Ire-Ekiti Remembers Ogun, God of Iron". Western Post. August 17, 2014. Archived from the original on January 14, 2018. Retrieved March 6, 2017.