Independent Nigeria
Appearance
Independent Nigeria
Inception | October 2001 |
---|---|
Tito | The Daily Independent |
Kontri | Naija |
Headquarters location | Lagos |
Publisher | Independent Newspapers Limited |
Official website | https://independent.ng/ |
Independent Nigeria na one Naija niuz-pepa wey dey for Legos, Naija. Independent Nigeria niuz-pepa na evri day niuz-pepa. Di kompini wey get di niuz-pepa na im dem dey kol Independent Niuspepas Limited. Dey rejista di kompini with Govament on 17 July 2001 an dey stat to mek niuz-pepa for October 2001.
For April 7, 2023, a jonalis wit Independent Nigeria, Isaac Asabor bin disagri wit Isaiah Ogedegbe and rait sey, "Human sexuality fit bi one of di most biutiful aspects of God's plan for im pikins-dem hie on earth. But sins Adam and Eve's fall fom grace, human sexual pratis don chenj fom God's purposes".[1] [2] [3]
Pej wey konsan dis one
[chenj-am | chenj-am for orijin]Wie dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Asabor, Isaac (7 April 2023). "Isaac Asabor, A Reporter With Independent Newspapers Limited, Disagrees With Isaiah Ogedegbe". Opinion Nigeria. Archived from the original on 8 April 2023. Retrieved 14 April 2023.
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link) - ↑ "Isaac Asabor, A Reporter With Independent Newspapers Limited, Disagrees With Isaiah Ogedegbe". THISDAY. 7 April 2023. Archived from the original on 7 April 2023. Retrieved 14 April 2023.
- ↑ Imoh, Jennifer (7 April 2023). "Isaac Asabor, A Reporter With Independent Newspapers Limited, Disagrees With Isaiah Ogedegbe". BreakingNews Nigeria. Archived from the original on 15 April 2023. Retrieved 16 April 2023.