Ime Bishop Umoh

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Ime Bishop Umoh ( Dem bon am for July 15, 1981) wey pipu no wel wel as Okon Lagos or Udo yes im na Naija akto an comedian.

Hau im tek stat life, skul an karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ime Bishop na Ibibio pesin frum Nsit Ibom Akwe Ibom State wey dey for Southern part of Nigeria. I graduati frum di University of Uyo where i studi filosofi. I stat im aktin karia wen i bi pikin an i don akt for mo dan 100 muvi dem. Di muviwia mek pipu sabi am na "Uyai" where di produsa nem na Emem Isong an dem do di fim for 2008.

Endorsimint[chenj-am | chenj-am for orijin]

I na band ambassido of GLO Naija.

Politikal appoitment[chenj-am | chenj-am for orijin]

For 2016 dem appoint di akto as speshial assistant to di Govonor of Akwe Ibom State, Udom Gabriel Emmanuel on Ethical an social Riorientashon.

For May 1 2020 as di COVID-19 lockdowns for Naija don kalm down smol, so Ime Bishop Umoh den feashu for one komedi skit wey di Taitu na "The pregnant man" by Ofego for I'm YouTube Channel wey dey tek pay imself.