Ikogosi warm springs

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Ikogosi warm springs
hot spring, tourist attraction
ContinentAfrica Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
Located in the administrative territorial entityEkiti West Chenj-am
LocationEkiti State Chenj-am
Coordinate location7°35′24″N 4°59′30″E Chenj-am
Map

Ikogisi warm Spring na one jolifikashon ples wey dey one town for Ekiti Stet, wey stand gidigba for Sautwest inside Obodo Naijá.E get one Kold spring wey stil dey totori muv togeda as di wom spring sef dey to jolifiket dey muv o, na im dem join bodi for di point wey dem de kol Konfluens. Wey bi sey di two of dem get there hot wota propati-dem. Na dis one kon mek di Ikogosi warm spring where pipul go kon dey jolli jolli for Naijá. Pipul wey dey chuke hand for different mata kon find out sey di wom spring hot wota temperazho bi like 70°C from di ples wey e tek de kom from an bi like 37°C for di ples wey e tek join bodi wit kold wota spring (Confluence). Dis ples na di ogbonge historical siti for Naijá for kontri pipul wey enjoi to dey swim wel wel