Ikere-Ekiti

From Wikipedia

Ikere-Ekiti, wey dem stil sabi as Ikere or Ikerre, na wan siti for Ekiti Stet for Naijá. For Ikere Loka Govaent, na agrikoshora bi dia main wok. Akodin to di 1963 and 1991 sensos, di nomba of pipul wey dey dia na 114,780 and 60,257 akodin to di yia, bot na 147,355 pipu di 2006 sensos kant.

Alọdlẹndonu lẹ[chenj-am | chenj-am for orijin]