Ikenna Obi

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Ikenna Louis Obi ( Dem born am for 1976) nah akto and pesin wey dey make fim for inside Naija. E show for inside Shameful Deceit, where e win di Best Akto in a Supporting Role at di 5th UK Awards.

Hau im tek stat laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem born Obi for 27 December 1976 for inside Lagos, nah im be di last of four pikin dem. Im papa kom sick and die when e still dey young.

Im wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

E go City Academy Drama School for London.

Some fim wey e do[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Fim Role Notes
2012 International Games & International Attack 1 &2 Akto with Jackie Appiah & Rita Nzelu
2013 Shameful Deceit Akto with Eleanor Agala, Theodora Ibekwe & Collins Archie-Pearce
2015 Boxing Day Akto with Razaaq Adoti, Joseph Benjamin, Richard Mofe-Damijo & Yvonne Okoro
2015 Nana means King Producer
2016 Flight by Night Producer with Daniel Dahdah, Nana Obiri-Yeboah, & Sarah Ofori-Mensah

Awards and nominations[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Award Category Fim Result
2013 5th BEFFTA Awards Best Actor in a Supporting role Shameful Deceit Won

Wie we see pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]

Oda link dem[chenj-am | chenj-am for orijin]