Ikechukwu Okonkwo

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Ikechukwu Sunday Okonkwo dem bon for am July 8 1990 pipul sabi am as Cross for Naija. He bi Realiti TV star an he get im own bizness. He bi do 3rd runna op for Big Brother Nigeria season 6 an im bi late pikin of Ezego.

Tori abaut im life an famili[chenj-am | chenj-am for orijin]

Cross na pikin way dam bon for kano state of Naija. Im na native of oba ldemili south for Anambra state. He get tu sista dem an four broad dem Bot as di papa die di famili no fit bear di trauma so dem sik for permisshon men dem travel to ovasea go stay for some time, cross mama,Uju Grace Okonkwo dem bi Evenglist an pastor for di Holy Ghost Skull Training program for Canada.

Problem wey e jam[chenj-am | chenj-am for orijin]

Cross go post naked vidio of imself for social media platform Snapchat for im official account. He claim sey e kno no du am, sey he no dey wit im wen he dey inside di house of Big Brother Nigeria an e no dey use to dia niu intafes of di app an did wan lid to am go pos di vidiomistakeli to di public evin di one mek am lose meni fan dem wey like bifo biko dem believe sey e du am as he bi sey na wetin menu celebriti dem dey du like Tiwa savage, Mc Galaxy wey bi sey dem pos naked photo dem took sey dem kno no how e tek leak Cross tok sey di worst pat na how he go tek fes im mama wen he mit di woman bikos di mama don hear di matta.

How dem Tel arest am for South Africa[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem arrest Cross for south Africa sey he break curfew during holiday for 2021. Na Africa police for Sweto arrest am.He tel di police sey he nem na slyabonga wey di south Africa fans giv am for dis reason dem kom release am DAT same night.

Big Brother Nigeria[chenj-am | chenj-am for orijin]

Cross enta di 6th season of Big Brother Naija as di eleventh contestant to kom enta di house for julai 24 2021.Na im bi di 3rd runna op. He share close friendship wit fellow housemate Angel as dem stil dey di house.

Wok wey e dey du[chenj-am | chenj-am for orijin]

He bi owna of di cross view Hotel for Owerri IMO state an he bi di co.owns of Gem house restaurant Abuja. He bi MD of cross fitness Nutrishon an stil get fitness product dem. He bi crypto investor an enthusiast heading to crypto trading for 2015 an den to NFTS an di metaverse for 2021

Fim Wey He Due[chenj-am | chenj-am for orijin]

Televishon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Caption text
Year Title Roles Notes
2021 Big Brother Season 6 Himself Reality Show

Song Wey He Du[chenj-am | chenj-am for orijin]

Caption text
Year Track Album Remark
2021 Feeling funky featuring Ajebutter 22 Non Album single produced by TMXQ Spinal