Igbabonelimhin

From Wikipedia
Igbabonelimhin

Igbabonelimhin na akrobatik, maskurade dans wey popula wit Esan pipul in Edo Stet in Naijá. Di wod Igbabonelimhin for Inglish na “klappin for di spirit”.

How di dans tek stat[chenj-am | chenj-am for orijin]

Di Igbabonelimhin dans pafom by maskurades wit mek-up wey dem mek fom wit hand-wuvin an plenti-kolor klots kolIgbuluododo.[1] Na yong yong men dey du Igbabonelimhin dans bot som old men tu dey join somtimes but dem most pas speshal trainin an initishon mata bifor dem go dey pafom for opun ples.

Di trainin stag na:

  1. Ikhienlen Oto (grand dans)
  2. Ogayikeken (somasoting)
  3. Iruen-Ebe (initiashion akt) into di grop wey elda of di grop dey pafom.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. https://steemit.com/aboutmyculture/@jade56/igbabonelimhin-esan-cultural-dance