Human trafficking

From Wikipedia

Human trafikin (or Trafikin of human-bi) na to dey maket or sell human-bi to mek moni. Some pipul dey yuz pawa tek kidnap or kach oda pipul or dey fit yuz wayo tek disiv dem, so dat dem go sell dem to pipul wey neva bon pikin or even yuz some pat of dia bodi do juju (ritual).