House

From Wikipedia

House na di tin wey dem dey build for pipu to dey live inside am.na one of di tin wey person no fit kari from one plase to anoda, like tent or Karavana, house get meni meni shape and size.