High Court of Lagos State

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
High Court Of Lagos State, Lagos Island

High Court of Lagos State na di kot wey get pawa for law pass for Lagos Stet in Naijá. Dem divaid am for meni ples an one dey for Igbosere an anoda one dey Legos Island, an one dey Ikeja. E stil get one wey dey Epe divison, Ajah divison, Badagry divison an Ikorodu divison.