Henrietta Yurchenco
Hau e go bi
Henrietta Yurchenco
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Amerika |
| Fest nem | Henrietta |
| Wen dem bon am | 22 March 1916 |
| Ples wey dem bon am | New Haven |
| Wen e kpai | 10 December 2007 |
| Wok wey e dey du | ethnomusicologist, musicologist |
Henrietta Yurchenco (e nem na Henrietta Weiss wen dem bon am; March 22, 1916 - Drecember 10, 2007) na one Amerika pesin wey bi ethnomusicologist, folklorist, redio produsa an redio host. E rekod muzik for Guatamala, Mexico, United States an Morocco to tek save lokal muzik wok.