Haus Painter

From Wikipedia

Haus Painter and dekoretor na trade-pesin wey dey do painting and dey dekoret biudin dem, and dem fit kol am dekoretor or haus painter. Dem dey paint biudin so dat e fit mek di buidin fine wel-wel, and to protect am so dat water, insekt and oda thins dem no go fit spoil am. Somtime, dem dey paint haus so dat de haus go fit show som thins abaut pipul kulshor like Ndebele House Painting