Hana Horká

From Wikipedia

{Short description|Czech singer (1964–2022)}} Templet:Infobox person/Wikidata

Hana Work (dem bon am 15 February 1964 an e kpai 16 January 2022) na pesin wey dey sing abaut lokal tins an na fom Czech. Shi bi memba of Asonance band.

Life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Hana Horká for Prïbram. Shi stodi at Brno Conservatory[1] Kon join di Janácek Academy of Music and Performing Art. Shi wok for National Theatre Brno. In 1985, shi join grup wey Sabi lokal tins Asonance[2] Shi bi one of di key pesin for di grup. Shi du im las album wit album wit Asonance in year 2019, "Návart Krále" (The return of the King). Di singa no gree kolet COViD- 19 injecshion[3] bikos shi want mek dem no disturb am an alow am pas shi bilif sey wetin dey pesin body fit hep pesin fight COVID- 19.

Im pikin Rek tel Czech Radio sey im wit im papa don get COVID- 19 bifor krismas, but go kolet di injecshion an no wel for three days, Hana Horká, wey get COVID- 19, no wel for five days, til shi kpai on 16 January 2022. Im pikin wey bi boy tok afta one day wey shi kpai, sey na bikos im mama no kolet di COVID- 19 injecshion mek am kpai.

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]