Hadiza Isma El-Rufai

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Hadiza Isma El-Rufai (dem bon am June 21, 1960) na Naijá raita an waif of gofnor of Kaduna Stet, Mallam Nasir El-Rufai. Na shi bi di fonda of Yasmin El-rufai Foundation (YELF), organisation wey e form no bi bikos of to mek moni.