Jump to content

Gloria Bamiloye

From Wikipedia

Gloria Olusola Bamiloye (February 4, 1964) na Naijá fim raita, fim produsa and dareto. Gloria join hand to fom Mount Zion Drama Ministry.

How e stat life an karia

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Gloria for Ilesa, one city for Osun Stet southwestern Naijá. E go Divisional Teachers Training College for Ipetumodu wie dem train am to bi a Skul ticha. Gloria met Mike Bamiloye in 1983 and dem mari. Na togeda dey stat di Mount Zion Faith Ministry on August 5, 1985. E akt, daret an produs meni Naijá fim an drama. For 2002, Gloria tait one book wey e nem na "The Anxiety of Single Sisters".

Fim Wey e dey

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • Agbara nla (1992)
  • Apoti Eri
  • Just A Little Sin
  • Story Of My Life
  • Blood on the Altar
  • Wounded Heart
  • The Great Mistake
  • The Haunting Shadows 1 2005)
  • The Haunting Shadows 2 (2005)
  • The Haunting Shadows 3 (2005)
  • Shackles 1 (2019)
  • Shackles 2: Fetters of Iron (2020)
  • Higher Calling (2020)
  • My Mother-in-Law 1 (2020)
  • My Mother-in-Law 2 (2020)
  • My Mother-in-Law 3 (2020)
  • My Mother-in-Law 4; episodes 1–4 (2021)