Gentle Jack

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Gentle Jack (dem bon am for September 20, 1970) na Naijá aktor wen don akt for plenti Naijá fim an bi e bi one of di pipul wey mek Naijá fim indostri gro wel wel.Gentle Jack akt one karata wey get Di nem of di fim kol Vuga. Wen dey menshon ten best fim wey komot for 90s and 2000s in August 2018, Vuga dey amog dem. Na for inside Legos Gentle Jack liv pas for im life. For September 2018,e go bak go dey liv for potakot.

Where wi si pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ekstana links[chenj-am | chenj-am for orijin]