Gbenga Ogedegbe

From Wikipedia
Gbenga Ogedegbe
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Wie e go skulHussey College Warri Chenj-am

Gbenga Ogedegbe na Amerikan doktor wey kom from Naija. E mishon na "to bring healthcare into di divas neborhoods of New York Siti to meet di ogbonge health nids".[1] Na im bi Profesor of Populeshon Health and Medsin for New York Univasiti and e hold oda medkol posishons for di kontri.[2]

How e tek stat laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Legos dem bon Gbenga Ogedegbe. E tok sey na fom eight years old e don no sey na doktor e wan bi wen e gro up.[1] Afta e don finish high skul, e stodi medsin for Donetsk Nashona Univasiti for Yukrain. Afta Ogedegbe don komplit e medkol digre, e muv go Amerika, wie e bi medkol resident for Montefiore Medkol Senta.[2] Ogedegbe leta join Kolumbia Univasiti, wie e komplit e Masta's digre for poblik health. E hold risach felowships for bot di Weill Cornell Medsin Kolej and Albert Einstein Kolej of Medsin.[2]

Pej wey konsan dis one[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. 1.0 1.1 "Dr. Gbenga Ogedegbe: Physician-Scientist, Barbershop Regular". NYU Langone Health. Archived from the original on 2021-01-02. Retrieved 2023-03-12.
  2. 2.0 2.1 2.2 "Dr. Gbenga Ogedegbe Biography". All American Speakers Bureau. Archived from the original on 2023-03-12. Retrieved 2023-03-12.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)