Funsho Adeolu

From Wikipedia

Funsho Adeolu (Dem bon am for May 9,1968) na Naijá fim aktor, dareto andl produsa

How e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Ondo Stet wey dey south-west for Naijá dey tek bon Adeolu. E go Baptist Academy.Pipul laik e wok for di fim 'Countdown at Kusini, di fim get one karata wey vet Di sem na as im late late Oba Funsho Adeolu, di Alaaye of Ode Remo (e akt di pat of Shif leyinmi in di old Naijá Televishion fim "The Village Headmaster"). Oda Naija aktor wey dey Countdown at Kusini na Ibidun Allison (Amebo of "The Village Headmaster").Adeolu join akt inside Heroes and Zeroes, a 2012 Naijá drama fim.

Pasona life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Adeolu waif na Mrs. Victoria Adeolu an dem get two boi.